Tuesday 3 December 2013

STAND UP FOR YOUR RIGHT: FASCINATING NIGERIA!

www.naijapidginsurfing.blogspot.com
 COMIC-COMEDY- TALK(S)

Shut up!
Wetin, you mean 'shut-up'?

You 'no' hear, I say make you shut up!
You shut up too!!

'You'' E be like say, you don' colo?
Wetin, you mean by that?...

I talk am', you don' colo
You, don' colo too see me ooh!

Ebe like say, you no' hear wetin I dey talk?
(You no' dey hear well, Again?)
Comot for there; see you wetin you mean self?

I wan' become POLITICIAN
How?

You 'No' hear well, I say, I wan' be POLITICIAN, you dey ask why & how?
I 'No' understand, that is why I ask

You mean say, E no dey my body?
I never say anything

You suppose say something
Suppose say wetin, you dey think your own, I dey think mine Easy oh!

'Jealousy' see you, you dey think wetin, comot for road
I know, 'leave me', A beg oh!

EDUCATION: 'Knowledge is Power

Education is good. We need it as well as any other important aspect of life for brighter future.

No comments:

Post a Comment