Wednesday 11 December 2013

Naija Pidgin Igbo's Proverbs



  • Picken wey say him mama no go sleep him self no go sleep

  • Fly wey no dey hear advice the follow dead body enter grave.

  • Cow wey no get tail na God dey help am drive fly

  • No matter how u go under water go mess the gbudu-gbudu must come out.

  • Bullet wey meet face cap no be warning

  • If hand shake don pass elbow na fight.

  • Fowl no dey bubble for night.

  • Na lizard wey no get sense dey boast for crocodile,

  • When breeze blow fowl nyash go open,


                                                 

No comments:

Post a Comment